Canadian national found dead in Lagos

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Police Don Hand Over Body Of Canadian National Wey Dem Find Dead For Lagos Hotel To Him Family

Lagos State Police Command don confirm say dem don release di body of one Canadian national, Mr Dwight Sullivan, to him relative for cremation after dem find am dead inside hotel for Victoria Island. Tori talk say dem see Sullivan lifeless for him hotel room on Tuesday, wey make officers from Victoria Island Division rush go di place sharp sharp after dem receive distress call. Police spokesperson, SP Abimbola Adebisi, […]

todayOctober 10, 2025 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app