China

6 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

China Don Put Forward Song Li To Head WHO

By: Kofoworola Olayinka China don nominate maternity health expert, Song Li, to become di next Director-General of World Health Organization, WHO. China Foreign Ministry spokesperson, Mao Ning, announce di nomination on Thursday, say e show Beijing strong support for and global health. Song Li, wey dey head Department of Women and Child Health for China National Health Commission, get 21 years experience for women and children health matters. She go […]

todayOctober 8, 2026 10

obodo oyinbo

China Ready To Protect Iran Rights

China Foreign Minister, Wang Yi, say Beijing ready to hellep protect Iran rights as e meet Iran Foreign Minister, Abbas Araghchi, on Wednesday for China. Wang say China ready to tok and work with Iran and make sure say Iran legitimate right dey protected. Di meeting come as China dey try help find way to settle di war between Iran and America. Di talks happen one week before China Presido, […]

todaySeptember 17, 2026 10

obodo oyinbo

China Rejects Claim Say Dem Give Iran US Base Images

By: Kofoworola Olayinka China don reject reports say Chinese entities supply Iran with satellite images of US military base in Jordan before and after Iranian missile strike wey kpai three American soldiers on July 17. Chinese Foreign Ministry spokesperson Guo Jiakun reject di claim on Monday, saying Beijing oppose wetin e call groundless accusations without evidence during regular briefing. Di reports wey Wall Street Journal publish say US officials no […]

todaySeptember 14, 2026 11

obodo oyinbo

Putin Ask Xi Make Russia-China Visa-Free Travel Permanent

By: Mariam Ajayi Putin ask Xi Jinping make Russia-China visa-free travel permanent for Russia and China citizens. Putin and Xi meet during di 26th Shanghai Cooperation Organisation summit, where leaders from Russia, China, Iran, Pakistan and other member countries gather for di meeting. Xi say di organisation get important work to do by helping to keep peace and stability for di region. Xi also say di relationship between China and […]

todaySeptember 1, 2026 11

obodo oyinbo

China Wash Hand Comot From World Bank Loan

Di World Bank don konfamate say dem dey enter new phase for dia relationship with China, say China don dey wash hand comot for loan mata small, small. One World Bank official konfam how ogbonge development dey cry for China based on di ogbonge support wey dem get from di world bank. Di official add say di new relationship dey reflect how China economy and development dey grow vavava dan […]

todayJuly 1, 2026 25

obodo oyinbo

Putin Reach China For High-Level Talks With President Xi

By: Esther Ayoola Russia presido, Vladimir Putin don land China for two-day visit wey go centre on tuk with Xi Jinping, say dem dey try push stronger Russia-China relationship. Di visit come just few days afta US President Donald Trump also go Beijing for im own tuks with Xi, as global power tension dey rise. According to report, dis meeting also mark 25 years of di friendship between Moscow and […]

todayMay 20, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds