Di World Bank don konfamate say dem dey enter new phase for dia relationship with China, say China don dey wash hand comot for loan mata small, small.
One World Bank official konfam how ogbonge development dey cry for China based on di ogbonge support wey dem get from di world bank.
Di official add say di new relationship dey reflect how China economy and development dey grow vavava dan normal, say dem put all di money wey dem take for ogbonge tech business and e dey show.