Commonwealth Games

7 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Tobi Amusan Open Up, Say Injury Carry Am Enter Commonwealth Final

By: Esther Daniel Nigeria hurdles queen Tobi Amusan don reveal say knee injury wey she pick from training camp fall disturb her before she enter 100m hurdles final for Glasgow Commonwealth Games. Amusan yarn say di injury make her dey doubt if she go fit compete well before Thursday race, as she battle to recover on time. Di world-class sprinter still push through di pain to grab bronze with 12.60 […]

todayJuly 31, 2026 14

Sports

Enekwechi Carry Gold, Make Naija History For Shot Put

By: Yusuf Abuh Naija shot put star, Chukwuebuka Enekwechi, don write im name for history book as e carry gold medal comot for men shot put event for Commonwealth Games. Di 33-year-old bobo scatter ground as e launch better throw of 21.07 metres for im second-to-last chance for Scotstoun Stadium, and na dat one seal di gold for am. Dis na di first time wey Nigeria go ever win gold […]

todayJuly 31, 2026 12

Sports

Tobi Amusan Eye Third Commonwealth Games Gold

Nigeria star athlete, Tobi Amusan, go start her fight for third straight Commonwealth Games gold medal today for women 100 metres hurdles for Glasgow, Scotland. Di world record holder and defending champion go run for di first heat against athletes from Ghana, Canada, Jamaica and other countries. Di qualifying race go start by 11:30 dis morning, while di final go happen by 9:49 tonight for Scotstoun Stadium. Amusan, wey don […]

todayJuly 30, 2026 16

Sports

Commonwealth Games Organisers Bar Ochonogor From Women Long Jump

By: Yusuf Abuh National long jump champion, Prestina Ochonogor, no go fit compete for women long jump event for di 2026 Commonwealth Games for Glasgow after organisers reject Nigeria request to add her name. According to letter wey Games Technical Delegate, Chris Cohen, sign on Sunday, organisers say Nigeria don already replace Ese Brume with Ruth Usoro, and competition rules no allow another athlete to join di event. Ochonogor qualify […]

todayJuly 28, 2026 19

Sports

Tobi Amusan Land Scotland Camp, Eye Third Commonwealth Gold

By: Yusuf Abuh World record holder Tobi Amusan don join Team Nigeria training camp for Aberdeen, Scotland, as athletes dey prepare for the 2026 Commonwealth Games for Glasgow. Di women 100m hurdles champion join di team after another strong season for Diamond League, where she don secure place for di final event for Brussels, Belgium. Amusan go be one of Nigeria biggest medal hopes for di games as she dey […]

todayJuly 17, 2026 15

Sports

Ogundinran Win 100m Gold for Lagos Trials

By: Yusuf Abuh   Unto di commonwealth trail for Lagos, Blessing Ogundinran wey base US naim collobi n women 100m title for 2026 Commonwealth Games National Trials for Lagos, as she run 11.12 seconds to become Nigeria new national champion. She beat young athlete Miracle Ezechukwu wey follow close behind with personal best of 11.15 seconds, while Olajide Olayinka come third with 11.28 seconds. Di race happen for Lagos and […]

todayJune 23, 2026 18

Sports

Naija Athletes To Jim Bodi For Scotland Four Weeks Before Commonwealth Games

By: Esther Ayoola Naija athletes go camp for Scotland for four-weeks todo jim jim di body before 2026 Commonwealth Games For Glasgow. National Sports Commission Director-General, Bukola Olopade, ni dey konfamate dis infomate, say dem pick Aberdeen to make things easy and reduce wahala of travel. E say early arrival go hellep athletes adjust well and sabi how di conditions go be once di competition start. Team Naija go reach […]

todayJanuary 26, 2026 31 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds