CORRUPTION

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Oba of Lagos Back EFCC To Fight Corruption

Oba of Lagos, His Royal Majesty Oba Rilwan Akiolu I, don assure EFCC say dem get full support from Lagos traditional institution for di fight against corruption. EFCC spokesperson, Dele Oyewale, na im tuk dis one for statement wey dem release on Thursday for Abuja. EFCC Acting Zonal Director for Lagos Zone 2, ACE1 Bawa Kaltungo, and im team na im go visit di Oba palace for courtesy. Oba Akiolu […]

todayMay 1, 2026 11

International

United States Don Promise Say Dem Go Block Visa For All Big Corrupt Nigerians

U.S. Mission for Naija don talk am again say dem no dey smile with corruption, warn say big men wey hand dirty fit lose chance to enter America. For one message wey dem drop for X, U.S. Mission for Naija talk say the fight against corruption no get border. “To fight corruption no get limit or boundary. Even if na big man enter corruption matter, we fit still block am […]

todaySeptember 23, 2025 25

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds