cost of living crisis

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Csos And Youth Enter Street Say Cost of Living Wan Kpai Di Living

By: Shalom Ovie Plenti civil society groups, trade unions, and youth omo don go mout Ikeja Under Bridge for Lagos dey shout wi nor go gree, wi nor go gree, dat insecurity, and cost of living wan kpai di living. Di pipo pack demsef out to call on Federal Gornment say make dem consider di common man, say hunger dey di country.Dos wey dey protest, cry out say di way […]

todayJune 12, 2026 7

National

President Tinubu Again Promise To Fight Insecurity And Reduce Hard Life For Nigerians

By: Esther Ayoola Di Federal Government don assure Nigerians again say dem dey work hard to fight insecurity and bad economy, and di country no go ever bow down for terrorists or criminals. Secretary to di Gornment of di Federation, Senator George Akume, na him clear dis one on Sunday when he represent President Bola Tinubu for one national church service for Abuja to mark di 2026 Democracy Day. Akume […]

todayJune 8, 2026 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds