Two Pipo Kpai For Cult Wahala For Ajah, Lagos
By: Rilwan Agbomeji Unto wahala report for Lagos, say two people, wey dem never fit get name na kpai for suspected cult warling warling for Ajah area, Lagos state. Kofam aproko gather say, di incident happen for Tuesday night. Dem talk say di attackers enter one crowded area near Ikota complex, come start to dey shoot anyhow. Di shooting make plenty people for community and market run for safety, cause […]