Dave Umahi

5 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

FG Cut Carter Bridge Work From 36 To 24 Months

By: Yusuf Abuh Federal Gornment don reduce di timeline to complete reconstruction of Carter Bridge for Lagos from 36 to 24 months, wi Minister of Works Dave Umahi announce am on Monday during inspection of di project. Umahi, alongside Minister of State for Works Mohammed Goronyo and lawmakers, inspect Carter Bridge and Iddo Bridge projects for Lagos to speed up di work. Di minister say dem shorten di reconstruction period […]

todayAugust 25, 2026 9

OBODO NAIJA

FG Start Work On Flooded Benin-Sagamu Road For Ondo On Monday

By: Yusuf Abuh Works Minister Dave Umahi inspect flood damage along Benin-Sagamu Expressway inside Odigbo council area of Ondo State on Monday morning to rebuild di bad road sections. Di Minister carry out dis inspection for Ore corridor on Monday through an official tour to fix di three major flooded areas give drivers. Umahi list Agofure, Adolak Junction, and Agric Section inside Ondo State on Monday during his visit because […]

todayAugust 3, 2026 12

OBODO NAIJA

Oshiomhole Blast Umahi On Top Bad Federal Roads

Senator wey dey represent Edo North, Adams Oshiomhole, don blast Minister of Works, Dave Umahi, say e dey rush start new road projects while plenty old roads still dey bad condition. Oshiomhole tok dis one for Senate on Wednesday, as e point say road wey connect Edo and some Delta cities still dey poor shape. E say di way Umahi dey share road projects no balance and e fit make […]

todayJuly 30, 2026 16

Lagos

Federal Gornment To Scatta Tins To Build Gutters For Lagos Coastal Highway

By: Yusuf Abuh Wi Minister of Works, Dave Umahi, don spill out new plans to stop Lagos flooding for di Lagos-Calabar Coastal Highway, say dem one build new gutters. Umahi tuk dis one meeting with stakeholders for Lagos say,  dem joinbodi with di lagos gornment build service lanes. He explain say dis new plan na long-term arrangement to put end to di flood problem wey heavy rainfall dey always cause […]

todayJuly 8, 2026 11 1

National

Works Minister Umahi Threaten To Sack Contractor Wey Go Delay Road Project

By: Esther Ayoola Di Minister of Works, Senator David Umahi, don warn contractors on Saturday, say im go clear out anyone, whether na Nigerian or foreigner, wey go try am delay gornment project. Umahi tuk dis one during inspection of de Mararaba-Keffi and Zuba-Kaduna road work. Im press tuk say any company wey no fit invest dia own money to move work forward while dem dey wait for federal gornment […]

todayJune 8, 2026 9

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds