DELTA STATE

4 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Delta Activist, Mulade Drag NDC Go Court, Demand ₦5 Billion Over 2027 Ticket

Nor be small gbege for Warri as Delta activist, Sherrif Mulade, don drag im party, Nigeria Democratic Congress (NDC), go court dey demand N5 billion damages. Mulade dey vex say di party leadership sharp-ally corner di Warri Federal Constituency primary ticket wey im win, con give am to another person because of money. Di senior man tuk say di party don abandon democracy sell the ticket to the highest bidder, […]

todayJune 15, 2026 9

National

Court Luck 5 Police Officers For Prison For Di Ogidi Killing Inside Effuren

By: Esther Ayoola Delta State High Court for Asaba don order make dem lock di ASP Usman Nuhu, and im four gang member for Ogwashi-Uku Correctional Centre. Dis officers dey face case say dem do extrajudicial killing of 28-year-old Oghenemene Ogidi, wey people know as OG Millan, for Effurun, Delta State. Di incident happen on April 26, 2026, and e cause serious public outrage afta video of di shooting circulate […]

todayJune 3, 2026 9

Sports

Team Lagos Dethrone Delta, Win 9th National Youth Games As Champion

The 9th edition of the National Youth Games end with plenty pomp and pageantry for Stephen Keshi Stadium, Asaba, on Saturday as Team Lagos emerge overall champions, stop Delta State wey don dey dominate the Games for long. For one thrilling display of youthful talent and competitive spirit, Lagos carry top spot with 52 gold, 32 silver, and 26 bronze medals. Delta State finish second with 37 gold, 38 silver, […]

todaySeptember 8, 2025 55

Sports

Plenty Athletes Show Face, Overwhelm Organizers as National Youth Games Kick Off Today

Members of the Local Organising Committee (LOC) for the ninth National Youth Games wey dey hold for Asaba, Delta State, dem been forced to scramble for more space to fit the “unexpected” large turnout of athletes and officials for the event. For the first time forthe Game history, over 7,000 athletes and officials don land in Asaba for this edition, wey he go officially open today by the Chairman of […]

todayAugust 29, 2025 33

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds