Lagos Gornment Don Arrange to Save Mama and Pikin Life
Lagos State Gornment don start new arrangement to reduce deaths wey fit dey avoided among pregnant mama and new born pikin dem. Di plan go focus on how dem go train health care workers and make sure say hospitals dey kampe to collect any kine emergency and helep patients on time. Di plan come out for di three-day meeting wey Lagos State Ministry of Health organise with TEAM OB/NEO for […]