DSP Oluseyi Babaseyi

3 Results / Page 1 of 1

Background

south west

Ogun Police Rescue Abducted Prince, Kill Two Kidnappers

By: Yusuf Abuh Ogun State Police Command don rescue Prince Idris, one prince from Okun Owa for Odogbolu Local Government, after kidnappers jaguda go carry am comot from im house on June 30. According to police tuk, tuk person, DSP Oluseyi Babaseyi,  wey konfam dis mata, dem put serious pressure on di kidnapping gang before intelligence operation lead to di killing of two kidnappers. During di operation, police recover one […]

todayJuly 10, 2026 10

south west

Ogun Police Collect N1.1M Fraud Money From Seven Suspects,

Ogun State Police Command don catch seven guys wey dem dey suspect for different-different bad market like armed robbery, "one-chance," cultism, and travel scam. Di Police tuk tuk for di state, DSP Oluseyi Babaseyi, naim cleare dis mata on Sunday say dem catch di suspects during separate sharp-sharp operations based on intelligence. Among di tins wey di police recover from dia hand na stolen Toyota Venza, Toyota Camry wey "one-chance" […]

todayJune 29, 2026 10

OBODO NAIJA

Police Ggab Seven Bad Boys for Ogun State After Dem Raid Area

By : Jolayemi Olajide Ogun State Police Command don scata some jaguda boys after dem corner dem inside heavy raid across Sango-Ota, Owode-Egba, and Agbado areas. Police tuk tuk, DSP Oluseyi Babaseyi, naim use im yamchop mout onFriday tuk di mata, unto how di boys run enter di armed robbers. Inside di movement, police boys trace three of di suspects go Alasia community after di boys attack one house and […]

todayJune 5, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds