Erling Haaland

5 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Maresca Confess say  Man City na  Still  Work In Progress

By: Mariam Ajayi Manchester City coach Enzo Maresca don talk down di team chances of winning di Premier League title dis season, despite dia dramatic 2-1 comeback win against Bournemouth. City struggle for most of di match before late goals from Marc Guéhi and Joško Gvardiol turn di game around and give dem all three points. Maresca say di team still be “work in progress”, as e dey test different […]

todayAugust 24, 2026 4

Sports

Haaland Lead Race For Premier League Golden Boot

By: Mariam Ajayi Erling Haaland go enter di new Premier League season as di biggest favourite to win Golden Boot after e score 27 league goals last season. Di Manchester City striker don win di award three time for four season and e dey target fourth Golden Boot. Liverpool forward, Alexander Isak dey among di main player wey fit challenge Haaland, although injury affect im campaign last season. Brentford striker, […]

todayAugust 19, 2026 14

Uncategorized

Haaland Scatter Brazil

By: Yusuf Abuh Norway don shock Brazil 2-1 on Sunday to qualify for FIFA World Cup quarter-final for di first time, as Erling Haaland score two goals send di five-time champions waka go house. Brazil miss beta chance to take lead before half time after Bruno Guimarães miss penalty, as both teams enter halftime goalless. After di break, Martin Ødegaard and Antonio Nusa control di game, with Nusa troubling Brazil […]

todayJuly 6, 2026 17

Sports

Na Mbappe Vs Haaland As France Jam Norway

France and Norway go face each oda for crucial World Cup Group I match on Friday, as Kylian Mbappe and Erling Haaland prepare for big goal battle. Mbappe and Haaland don score four goals each for di tournament, just one goal behind Lionel Messi wey get five. Di match go happen for Foxborough near Boston, and di winner fit finish top of di group. France get small advantage because of […]

todayJune 26, 2026 14

Sports

Guardiola Talk Say Haaland Influence Don Reach Messi and Ronaldo Level

Manchester City boss, Pep Guardiola, don hail Erling Haaland say di striker don finally reach di same level as Lionel Messi and Cristiano Ronaldo when e come to scoring goals. Dis one come after Haaland score two goals for City 3-1 win over Bournemouth for Etihad. Haaland don dey lead for di Premier League Golden Boot race with 11 goals, five ahead of im closest challengers, and e don score […]

todayNovember 3, 2025 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds