FCT Police

2 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

FCT Police Boss Warn: No Gree Make Police Search Your Phone

By: Esther Daniel Di Commissioner of Police for Federal Capital Territory (FCT), CP Ahmed Sanusi, don tell residents, especially young people, make dem no allow any police officer search dia phone during stop-and-search operations. E give di warning on Tuesday during one press conference. According to am, di Inspector-General of Police don already ban random phone searches because some officers dey abuse di practice to extort people. Sanusi say no […]

todayJuly 21, 2026 12

National

FCT Police Kick Off 2026 National Police Day With Big Clean-Up

By: Esther Ayoola Di Federal Capital Territory Police Command, like dis don start dia 2026 National Police Day celebrations with big cleaning exercise and free medical outreach for Abuja on Monday. Oga Commissioner of Police, Professor Ahmad Sanusi naim by imself lead di team say police nor dey fear social service. Oga Sanusi explain say di cleaning exercise na to sti show pipo of di Naija decision headquarters say, dem […]

todayMarch 31, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds