FG Start Move To Calm Aviation Wahala As Fuel Price Scata Airline Operations
By: Esther Ayoola Minister of Finance, Taiwo Oyedele, and Aviation Minister, Festus Keyamo, don finally meet demsevles for Abuja to tuk how dem go take solve di rising cost of aviation fuel wey dey affect airline operations. According to Oyedele, say dem get constructive discussion on how di sharp increase in Jet A1 fuel dey push airlines under pressure and dey cause higher ticket prices. Say dis meeting na to […]