Traders And People Wey Dey Live For Lagos Don Dey Shout Say Food Don Cost
Di traders beg federal and state government make dem quick do something about di food wahala wey dey get worse every day. Some traders and people wey dey live for Lagos don complain say food price don waka go up and e no be like how e be during last year Independence Day celebration. Dem talk say dem no happy for different interviews wey dem do with journalists on Wednesday […]