forceful land takeover lagos

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Gorment Carry Man Go Court Over Alleged Forceful Land Takeover of Church

Lagos State Gornment don carry one man, Olusola Shedrach, go High Court for Ikeja on Tuesday over allegation say e forcefully take over and damage land wey belong to Harvesters Church for Gbagada–Oworonshoki, Expressway area. Dem bring am come front of Justice Hakeem Oshodi on three-count charge wey include forceful takeover, wilful damage, and breach of peace. State prosecutor, Olufunmilayo Aluko, tell di court say dem ready for arraignment and […]

todayApril 15, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app