fuel price Nigeria

3 Results / Page 1 of 1

Background

Uncategorized

Marketers Pause Fuel Loading as Dangote Change Payment Style

By: Esther Daniel Some petroleum marketers don stop to load fuel from Dangote Refinery after reports say di refinery don begin sell fuel in dollars. Marketers say dem dey wait make Dangote explain di new price template before dem buy more fuel. But Dangote Refinery deny di claim, insist say fuel loading still dey happen as normal for di Lekki plant.

todayJuly 20, 2026 13

National

Naija Govt Suspend 15% Petrol Import Duty

Di Nigerian Government don suspend di 15% import duty wey dem bin wan put for petrol (PMS) and diesel (AGO). Di spokesperson of di Nigerian Midstream and Downstream Petroleum Regulatory Authority (NMDPRA), George Ene-Ita, yarn dis one for statement on Thursday. E beg Nigerians make dem no panic buy fuel or diesel, say petrol dey ground well-well across di country. NMDPRA talk say di 15% ad valorem import duty no […]

todayNovember 13, 2025 21

National

TUC Don Vex, Reject 15% Fuel Import Duty

TUC President, Festus Osifo, don warn say di Federal Government plan to impose 15 per cent import duty on petrol (PMS) fit make life hard pass for Nigerians as fuel prices and inflation don already high. Osifo yarn for Channels TV “TUC Half Hour” say di union dey study di policy and dey consult stakeholders to sabi wetin e go mean. E talk say government claim say di duty go […]

todayNovember 7, 2025 25

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds