FUEL SUBSIDY

9 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

LCCI Beg Gornment Make Petrol Price Drop by 15 to 20 Per Cent

Lagos Chamber of Commerce and Industry, LCCI, don ask federal gornment make dem reduce petrol price by 15 to 20 per cent within six months, so e go reduce di heavy cost of fuel and transport wey dey affect businesses and ordinary Nigerians. LCCI Director-General, Dr Chinyere Almona, welcome gornment plan to control petrol price, including di proposed ₦1,350 per litre limit for petrol cost before e reach filling stations, […]

todayOctober 12, 2026 12

OBODO NAIJA

Obi Promise To Bring Back Fuel Subsidy If E Win 2027 Election

By: Mariam Ajayi Presidential candidate of Nigeria Democratic Congress, Peter Obi, don promise say if Nigerians elect am for 2027, e go bring back petroleum subsidy, while e go first tackle corruption for di country. Obi make di statement for town hall meeting for Sokoto, where e say corruption na major problem wey dey affect Naija. E also promise say e go focus on security, education and development, including connecting […]

todaySeptember 29, 2026 9

OBODO NAIJA

Makinde Fire Back at 2027 Doubters, Say Nigerians Go Decide

By: Ayobami Dada APM presidential candidate Seyi Makinde on Monday for Abuja say nobody fit write off millions of Nigerians wey go vote for 2027 election, as he launch “Reset Nigeria” campaign. Makinde say im no dey support return to fuel subsidy, but want Nigerians to benefit more from di crude oil wey Nigeria produce through cheaper supply to local refineries.

todaySeptember 8, 2026 20

Politics

Tinubu Knock Atiku Over Plan To Bring Back Fuel Subsidy

By: Kofoworola Olayinka Presido Bola Tinubu don criticise former Vice Presido, Atiku Abubakar over im plan to bring back fuel subsidy if e win di 2027 presidential election. Tinubu talk dis one on Thursday for State House, Abuja, saying Atiku plan show say e no understand gofnance and economy well. Di President say before fuel subsidy comot, 27 states no fit pay worker salary and gofrnors dey come Abuja dey […]

todayAugust 21, 2026 20

OBODO NAIJA

FG Say Petrol Subsidy Removal Generate N15.8tn

By : Jolayemi Olajide Federal Government yarn on top the removal of petrol subsidy and unification of foreign exchange market don generate additional N15.8 trillion for Federation between June 2023 and December 2025. Minister of Finance Taiwo Oyedele disclose dis on Wednesday for media briefing on government reform scorecard, saying states and local governments get di bigger share of di money. Oyedele explain say di subsidy savings no dey appear […]

todayAugust 19, 2026 21

Business

NUPENG Beg Tinubu To Stop Temporary Work For Oil Industry

By: Kofoworola Olayinka NUPENG President Salimon Oladiti don beg President Bola Tinubu to stop temporary work arrangements for oil workers. Oladiti make di request when NUPENG leaders visit Tinubu for Presidential Villa, Abuja. Tinubu say subsidy removal don help government pay salaries and fund major road projects across di country. He thank NUPENG for supporting government, saying di union play important role for Nigeria economy.

todayAugust 14, 2026 16

National

Peter Obi Question Borrowing, Say Nigerians Never See Improvement

By: Esther Daniel 2027 presidential candidate of di Nigeria Democratic Congress (NDC), Peter Obi, don question di current administration over increased borrowing despite saying subsidy payment don stop. Obi tok say even though Gornment dey generate more revenue from different sources and no longer dey pay fuel subsidy, di country don still borrow pass when subsidy dey. According to am, ordinary Nigerians never see any visible improvement for dia daily […]

todayJuly 27, 2026 21 2

National

We Don Finish Fuel Subsidies, Multiple FX Rates To Reset Nigeria-Tinubu

President Bola Tinubu talk say im government take bold step to stop fuel subsidies and yawa wey dey for different foreign exchange rates, so that Nigeria fit waka for correct path of steady growth and make everybody benefit. For im Independence Day speech, to celebrate Nigeria 65 years, di President talk say those old policies wey dem stop na corruption wey make small people rich, but majority people dey suffer. […]

todayOctober 2, 2025 33

National

Oyedele Talk Say 5% Fuel put in Surcharge Start for 2007, No Be Tinubu Government Bring Am

Chairman of di Presidential Committee on Fiscal Policy and Tax Reforms, Mr. Taiwo Oyedele, don talk say di 5% surcharge wey dem wan collect on top fuel no be President Bola Tinubu administration bring am come. Oyedele talk dis one on Tuesday. According to am, na since 2007 dem introduce di law, but dem no implement am because government that time dey subsidise fuel. “One very important message for people […]

todaySeptember 9, 2025 40

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds