US-Iran Make Big Progress For Nuclear Tuk
By: Esther Ayoola Omani foreign minister Badr Albusaidi, say US and Iranian officials don make “big progress” for nuclear tuks for Geneva dis week. Badr clear tori pipo on Thursday afta di meeting for Geneva, say dem plan to continue tuks sha afta dem go back dia countries, and technical-level discussion go hapun for Vienna next week. Iran foreign minister Abbas Araghchi sef clear mata say dem agree for some […]