Godswill Akpabio

3 Results / Page 1 of 1

Background

National

Akpabio Explain Say Senate No Stop Electronic Election Result Transmission

By: Esther Ayoola Senate President Godswill Akpabio, say Senate no remove electronic transmission of election results for di amendment wey dem dey work on. E tuk say lawmakers just wan discuss if e suppose dey mandatory make results dey show for real-time. Akpabio defend di amendment, say, badbelle pipo just  dey rush judgement based on part of di legislative work.

todayFebruary 9, 2026 4

Local

Akpabio Don Tell Nigerians: Make Una Protect Government Facilities Wey Dey Una Area

President of Senate, Godswill Akpabio, don beg Nigerians make dem protect government facilities wey dey their communities. E give dis advice on Tuesday as e dey commission some projects for Ika Local Government Area for Akwa Ibom State. “My duty as your representative for Senate na to make sure say I bring the projects wey una ask for, for the betterment of everybody,” na wetin Akpabio talk inside one statement […]

todayAugust 28, 2025 24

Judge step down from Natasha case after Akpabio petition

Politics

Judge step down from Natasha case after Akpabio petition

Justice Obiora Egwuatu wey dey Federal High Court for Abuja don step down from one case wey involve suspended Senator Natasha Akpoti-Uduaghan.Justice Egwuatu bin dey handle the case but on Tuesday, e talk say e no go fit continue.E make this decision after Senate President Godswill Akpabio write one petition wey question whether e fit judge the matter well. Even though dem bin schedule the case for hearing, as court […]

todayMarch 25, 2025 817 67

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app