Customs Kram Smugglers with N43.5bn Hard Drugs
By: Kofoworola Olayinka Kasala burst wetin nor gud for Apapa port as Naija Customs Service, kpake 13 giant containers full of hard drugs and expaya goods total N43.58 billion. Dis one nor be say dem shoot bird mama fly, Say if to say dem allow dis expaya guds enter obodo Naija, omo tins for spoilli say leg go turn hand and gutter for turn swimming pool, na so eyes for […]