Lagos

Customs Kram Smugglers with N43.5bn Hard Drugs

todaySeptember 11, 2026 5

Background
share close

By: Kofoworola Olayinka

Kasala burst wetin nor gud for  Apapa port as Naija Customs Service, kpake  13 giant containers full of hard drugs and expaya goods total N43.58 billion.

Dis one nor be say dem shoot bird mama fly, Say if to say dem allow dis expaya guds enter obodo Naija, omo tins for spoilli say leg go turn hand and gutter for turn swimming pool, na so eyes for dey turn every body.

Customs Chief Oga, Adewale Adeniyi, naim dey  align tatafo pipo di mata wey confam hear,  showing   di containers evidence, plus dangerous security tools, and original expaya food wei dem wan carry feed human being.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds