ICPC

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

El-Rufai Don Return Court For Corruption Trial

By: Jolayemi OlajideĀ  Former Kaduna State Gofnor, Nasir El-Rufai, don reach Kaduna State High Court on Tuesday as im corruption trial continue. ADC gornorship candidate, Isa Ashiru, follow am go court, after Justice Darius Khobo order ICPC to bring El-Rufai come court for di trial. El-Rufai dey ICPC custody since February 18, 2026, over allegation of financial wahala wey concern how e run Kaduna State from 2015 to 2023. Di […]

todayOctober 13, 2026 6

OBODO NAIJA

ICPC uncover 908 ghost workers, recover N942 million

By : Jolayemi Olajide ICPC don uncover 908 ghost workers for over 50 federal MDAs and recover about N942 million wey dem allegedly pay through fake salary scheme after investigation begin for 2024. ICPC Chairman Musa Aliyu siddun tuk say di probe start after commission notice mago mago for pension payments and expose payroll fraud. Aliyu allege say some senior public officials put dia relatives and associates for government payroll […]

todayJuly 22, 2026 17

OBODO NAIJA

Presido Tinubu Give ICPC 30 Days To Investigate Fake PFIPC

By: Yusuf Abuh Wi oga Presido Bola Tinubu don order Independent Corrupt Practices and Other Related Offences Commission, wey dem dey call ICPC, say make dem touch light every as e take concernĀ  Presidential Foreign Intervention Promotion Council (PFIPC) and di ogbonge agency wey don dey cause jogolo for weeks now. Presido say make ICPC finish di investigation and submit full report give am within 30 days. According to Special […]

todayJuly 8, 2026 29 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds