Igbo

1 Result / Page 1 of 1

Background

National

National Assembly Go Translate Laws Into Igbo Hausa Yoruba

By: Kofoworola Olayinka National Assembly Library Trust Fund say dem go soon translate Naija laws into Igbo, Hausa, Yoruba and other local languages to make legislative information easier for Naija pipu to understand. Executive Secretary of di Fund, Henry Nwawuba, yarn dis on Monday for Abuja during di 2026 National Assembly Library Week. Nwawuba say dem also dey upgrade di e-library and develop mobile app plus Bills Tracker wey go […]

todaySeptember 29, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds