Sports

CAS Drop Judgement Ontop Senegal and Morocco AFCON Mata

todayNovember 24, 2026 2

Background
share close

Di Court of Arbitration for Sport (CAS) go give dia verdict today, on whether Senegal go get back dia 2025 Africa Cup of Nations trophy or Morocco go keep dia controversial 3-0 win wey CAF give dem, to finish dis wahala wey don scatter African football for months.

On Monday, CAS konfamate say di judgment for di appeal wey Senegal Football Federation file against CAF and Morocco football body go drop for afternoon on Tuesday, November 24.

Di arbitration body tok for one update say dem don officially inform both Senegal and Morocco about di announcement time.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds