Police Gbab Three Suspected Cult Boys For Imota
By: Yusuf Abuh Lagos State Police Command don arrest three suspect say dem be members of Aiye cult group during intelligence operation for Imota. Inside statement by police tuk, tuk Adebisi Abinbola, Police tok say dem catch Jelili Adeyemo, di one wey dey hold guns, Bisoye Adewale and John Okeafo, and recover one Beretta pistol, one local pistol, seven Dane guns, live cartridges, stun gun, handcuffs, cutlasses and oda dangerous […]