international diplomacy

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Trump Insist Say Iran Deal Still Need More Time

By : Jolayemi Olajide US Presido, Donald Trump don drop micro soft word again oh,  say confusion sti gadima, dat  Iran nor gree peace deal oh. Na im  workers for White House naim dey porpori dis mata  on sunday,  say, as dem dey look am with corner eye, say di final agreement fit take some days before e go  set. According to wetin one Al Jazeera reporter for Washington, DC […]

todayMay 25, 2026 9

International

US & Ukraine Yarn Say Peace Talks ‘Hot Productive’, Dem Go Continue ‘Heavy Work’

Di US and Ukraine talk say di weekend peace talks wey happen for Geneva, Switzerland, bin "highly productive". Delegations from both sides meet to discuss 28-point peace plan, and joint statement talk say dem make "meaningful progress toward aligning positions and identifying clear next steps". European leaders criticise di 28-point plan last week, talk say e too favour Russia, but White House report on di Geneva talks talk say "based […]

todayNovember 24, 2025 19

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds