obodo oyinbo

Iran Warn Trump Say Dem No Go Reach Agreement If Threat Continue

todayJuly 7, 2026 7

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Iran Foreign Minister Abbas Araghchi don warn Donald Trump say if dem continue dia threat, dem go stop peace talks.

Im tuk dis one give tori pipo on Monday, after report say, Trump America  dey plan force di peace  agreement with Iran.

Iran dey insist say, nor be everything dem go use force, but if US insit dem go give dem hot, hot.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds