obodo oyinbo

Trump Insist Say Iran Deal Still Need More Time

todayMay 25, 2026 1

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

US Presido, Donald Trump don drop micro soft word again oh,  say confusion sti gadima, dat  Iran nor gree peace deal oh.

Na im  workers for White House naim dey porpori dis mata  on sunday,  say, as dem dey look am with corner eye, say di final agreement fit take some days before e go  set.

According to wetin one Al Jazeera reporter for Washington, DC tuk, nothing don  clear on top wetin go hapun next because of de long arguments wey still dey ground.

As e dey stand now, nobody fit say for sure, when de whole mata go end, as de two countries still dey drag some important points for de peace tuk.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds