National

Shettima Rake Say EFCC Make Foreign Investors Trust Naija More

todayJune 10, 2026 5

Background
share close

By: Esther Ayoola

Wi Vice Presido, Kashim Shettima, nor be small tin oh, don rake full newspaper say, na diĀ  strong work by EFCC make Naija name nor loud for money laundry mata.

Shettima yarn dis one during di commissioning of EFCC new zonal office for Ado-Ekiti, Ekiti State.

He also assure Nigerians say Federal Gornment go continue to strengthen anti-corruption agencies through beta infrastructure, staff welfare, training and operational independence.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds