By: Mariam Ajayi
Iran military force don konfamate say dem dey do operation every night inside Strait of Hormuz to catch any ship wey break dia law.
Mean wider, President Donald Trump say US for dia on part sef dey tuk with Iran and promise say, dem nor go attack dem before di November 3 midterm election.
Already Dis tension don make oil price jump up by four percent, carry Brent go 104 dollars and WTI go 91 dollars per barrel.