iran news

2 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Iran Allow 10 Oil Tankers Pass Strait Of Hormuz

By: Esther Ayoola US Presido Donald Trump tuk on Thursday for Washington say Iran don allow 10 oil tankers pass Strait of Hormuz. Trump tuk for im truth social say dis na “gift” from Iran to show dia seriousness about negotiations to stop di war, wey don dey go on for nearly four weeks now. Di tankers, wey Trump say fit be Pakistani-flagged, travel di strait of Hormuz wey don […]

todayMarch 27, 2026 5

foreign

Iran Tell U.S, Try Us Again, You Go Regret Am

By: Rilwan Agbomeji Iran don finally respond to Donald Trump say dem go give am hot, hot, back to sender, if  America or anybody try attack dem again. Dis one come afta US presido Donald Trump threaten say America fit strike Iran if dem try rebuild nuclear or missile programme. Iran presido Masoud Pezeshkian clear tori pipo for office, say any aggression go bring serious regret, as Iran no gree […]

todayDecember 30, 2025 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app