obodo oyinbo

Trump Konfam Say US-Iran Ceasefire Dey Weak As Tension Still High

todayMay 12, 2026 11

Background
share close

By: Esther Ayoola

US Presido, Donald Trump don konfam say di one-month ceasefire between US and Iran dey shake wetin nor good and dat e dey on “massive life support”.

E yarn dis one for im Oval Office on Monday, say even with di ceasefire, di gbege for di middle east don continue.

Meanwhile, Iran parliament speaker Mohammad Ghalibaf reply say dia military ready to respond sharply if any attack hapun.

 

Iran also send proposal to end di war and reopen Strait of Hormuz, but Trump reject am, call am “totally unacceptable” and “garbage.”

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds