Russia Warn Foreign Hands Wey Dey Put Mouth For Iran Marras
By: Rilwan Agbomeji Di story dey worwor every day for Iran, say Iran UN ambassador don go put accusation for US Presido, Donald Trump head, dat Trump dey look for Iran trouble dey encourage violence. U sabi say, Trump for media yarn say di endgame na to win Iran and make dia pipo protest and take control of di govment. Internet don off for Iran for pass five days as […]