Joseph Okpe

1 Result / Page 1 of 1

Background

Local

How Air Force Officers Allegedly Beat Driver Die

Nor be small tin, problem demĀ  say nor dey finish, One 43-year-oldĀ  driver, Joseph Okpe, naim go collect beating from Nigerian Air Force officers. According to court affidavit wey im broda Innocent Okpe file for High Court, di officers accuse am say e hit dia Coaster bus and demand N100,000 compensation. Di affidavit talk say when Joseph no fit bring di money, di officers begin mama di man, dem punch […]

todayJune 16, 2026 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds