Nor be small tin, problem dem say nor dey finish, One 43-year-old driver, Joseph Okpe, naim go collect beating from Nigerian Air Force officers.
According to court affidavit wey im broda Innocent Okpe file for High Court, di officers accuse am say e hit dia Coaster bus and demand N100,000 compensation.
Di affidavit talk say when Joseph no fit bring di money, di officers begin mama di man, dem punch im face and head repeatedly until e nearly lose consciousness.
Like dis, im family members dey seek justice over di driver death.
However, as at di time wi file dis report, di Nigeria Air force never tuk anything about di mata