Joshua To Fight First Fight Afta Car Askident To July 25, 2026
By: Esther Ayoola Say like dis, Anthony Joshua don dey prepare to come back to boxing ring. According to promoter, Eddie Hearn on Sunday, di former heavyweight champion go fight again for July, just seven months afta im car askident wey hapun for Naija. Dat crash for December sadly take di lives of two members of im team. Hearn say, dat na past tense now and dat, Joshua dey prepare […]