By: Esther Ayoola
Say like dis, Anthony Joshua don dey prepare to come back to boxing ring.
According to promoter, Eddie Hearn on Sunday, di former heavyweight champion go fight again for July, just seven months afta im car askident wey hapun for Naija.
Dat crash for December sadly take di lives of two members of im team.
Hearn say, dat na past tense now and dat, Joshua dey prepare to face Kristian Prenga for Riyadh, Saudi Arabia on July 25.