UN Blow Alarm As Ebola Kpai 3,500 Pipo For DR Congo
By: Mariam Ajayi United Nations Ebola Coordinator, Julien Harneis, don raise alarm over di way world pipo dey handle Ebola mata, as di virus don reportedly kill about 3,500 pipo for eastern DR Congo. Di UN boss porporly dis mata for news statement on Tuesday, say if dem leave Congo, ehn, ehn, Ebola go finish Congo, and dat dem need beta help. Oga Harneis con kneel down dey beg world […]