By: Mariam Ajayi
United Nations Ebola Coordinator, Julien Harneis, don raise alarm over di way world pipo dey handle Ebola mata, as di virus don reportedly kill about 3,500 pipo for eastern DR Congo.
Di UN boss porporly dis mata for news statement on Tuesday, say if dem leave Congo, ehn, ehn, Ebola go finish Congo, and dat dem need beta help.
Oga Harneis con kneel down dey beg world pipo, say if na money oh, medicine any kind of support make dem send am to Congo, as di story dey worwor everyday.