Minister Say Naija Get 26 Minerals Wey US Dey Find
By: Kofoworola Olayinka Industry, Trade and Investment Minister Jumoke Oduwole say Naija get about 26 out of 60 critical minerals wey United States dey look for around di world. Oduwole tuk dis during interview, say di recent US critical minerals agreement na MOU and e no legally bind both countries. She say Naija no go export di minerals raw, as gofment dey work with US to develop local processing, battery […]