KIDNAP RESCUE

3 Results / Page 1 of 1

Background

south west

LAUTECH Hospital Release 31 Rescued Oyo School Pupils

By : Jolayemi Olajide LAUTECH Teaching Hospital Ogbomoso don discharge 31 pupils wey dem rescue after kidnappers abduct dem from schools for Oriire Local Government Area of Oyo State. Di hospital Chief Medical Director, Olawale Olakulehin, konfam say di children don pass medical checks and dem don reunite with dia families. Im  explain say na 39 rescued pupils dem admit for di hospital after dia  release, but eight of dem […]

todayJuly 15, 2026 6

south west

Oyo Police Kpai Two Kidnappers As Dem Rescue Former Power Minister Adelabu Sister

By: Esther Ayoola Oyo State Police Command don kpai two suspected kidnappers inside di sharp operation wey dem do on Saturday night to rescue former Minister of Power sister,  Busayo Adelabu-JohnPaul, and her 12-year-old twin boys. Di Commissioner of Police for di state, Abimbola Olugbenga, naim sunch dis mata for Ibadan on Sunday, unto how dem take recover heavy weapons,  juju wey dei kidnappers dey use. CP Olugbenga explain say […]

todayJune 8, 2026 11 1

Local

Police Rescue Kidnap Victim, Stop Another Abduction for Benin-Lagos Expressway

The Edo State Police Command don talk say heavy security patrol wey dem put for major highways don lead to the rescue of one kidnap victim and also stop another abduction attempt. For one statement wey dem release on Sunday, the Command spokesperson, SP Moses Yamu, talk say police officers successfully rescue Elohor Osifoh, wey kidnappers carry on September 10. He talk say dem free the victim after “days of […]

todaySeptember 15, 2025 48

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds