Gunmen attack Kwara prayer house, kpai 3, carry 15 go
By : Jolayemi Olajide Nor be small tin oh, na so Some jaguda boys go kpokpo one prayer house for Ori-Oke Ajaiye, near Ikiran village inside Ekiti Local Government Area of Kwara State, on Saturday night. According to report, di bad boys attack, di pipo when dem dey do night vigil, dem kpai three worshippers and carry 15 other pipo go bush. The Kwara State Police Command, through dia tuk, […]