Kirikiri prison remand 2025

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

Court Throway Lagos Accountant Go Kirikiri Over ₦200 Million Wahala

Justice Rahmon Oshodi of Lagos State High Court don order make dem remand one accountant, Oguibe Promise Nwachukwu, for Kirikiri Correctional Centre over alleged ₦200 million wey e thief from him former work, Travelstar Web Logistics Limited. EFCC reveal for Facebook say dem don arraign Nwachukwu and him company, Wifamapp Royalty Global Limited, on top 13-count charge wey include stealing, conversion, and breach of trust. EFCC accuse am say between […]

todayOctober 7, 2025 6 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app