Kyiv

5 Results / Page 1 of 1

Background

obodo oyinbo

Russia Missile Attack Kpai One Pesin for Kyiv

Ukraine officials say at least one pesin kpai after Russia launch missile attack early Thursday morning for Kyiv, Ukraine capital. Say na so everything spoil for di city sote Mayor, Vitali Klitschko con tell residents make dem run enter shelter for safety. Poland Armed Forces say dem quickly send fighter jets protect dia airspace because di Russian air strikes happen close to dia border, while rescue workers rush go affected […]

todayJuly 30, 2026 11

obodo oyinbo

Russia Strike Kyiv With Missiles

By: Yusuf Abuh Russia don launch another ballistic missile attack on Kyiv, Ukraine capital. Dis badness, di Mayor of di mayor, Vitali Klitschko, konfamate di mata, say for one morning na gboum gbum dem dey hear, na so dem try do air defence to stop di attack, but nothing come out. Di attack cause fire outbreak for Holosiivskyi district, while authorities continue to assess di level of damage. Di latest […]

todayJuly 14, 2026 14

obodo oyinbo

Fresh Russian Strike Hit Ukraine Before NATO Meeting

By: Yusuf Abuh Nor be small tin Russia dey do oh, dem blast Ukraine again, kpaing at least 18 pipo for Kyiv, Ukraine, for di second time within one week. Dis attack sef hapun, just before di important NATO meeting, and like dis, Ukraine presido Volodymyr Zelensky dey beg  frens and family to con help defend Ukraine. To tell u how di mata serious reach, European Union sef don konfam […]

todayJuly 6, 2026 9

obodo oyinbo

13 Pipo Kpai, 86 Wunjure As Russia Use Missile and Drone Scatter Kyiv

According to Kyiv Mayor, Vitali Klitschko, at least 13 pipo don kpai, while 86 pipo carry wunjury after Russia missile and drone attack tear plenti houses inside Kyiv for early momo Thursday. Di attack happen just few hours after Ukraine Presido, Volodymyr Zelensky, warn say Russia dey prepare one massive attack. Media tuk tuk pesin wey dey for central and eastern Kyiv tuk say dem hear more than 12 loud […]

todayJuly 2, 2026 12

obodo oyinbo

Ukraine Drone Blast Moscow Refinery

Nor be small lin, like Russia and Ukraine na dia oil business dem take dey play, One big oil refinery for Moscow don go catch serious fire on Tuesday as Ukrainian drones hammer di city. Moscow Mayor naim dey konfamate is mata, say over 60 drones naim jam di capital, and one of dem come scata for  Gazprom refinery wey dey Kapotnya area. Ukraine tok say na payback be dis, […]

todayJune 16, 2026 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds