Lagos economy

4 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Gornment Setup Big ‘Invest Lagos’ Summit To Bring Top Investors

By: Esther Ayoola Lagos State gornment don spread aproko on how dem wan use di third edition of di 'Invest Lagos Summit' to bring big investors and correct business opportunities come Lagos and Naija. Oga Commissioner for Information and Strategy, Gbenga Omotosho, naim tuk dis tuk on Sunday, wey pipo dey church, say di two-day event wey start on Monday, June 8,  and end on Tuesday. Omotosho explain say top […]

todayJune 8, 2026 5 1

Lagos

Lagos Set Eye On N4 Trillion Investment As “Invest In Lagos 3.0” Summit Kick Off

By: Esther Ayoola Lagos State Gornment, say like dis, dem dey target about N4 trillion for local and foreign investment through di third edition of dia Invest in Lagos forum. Commissioner for Commerce, Cooperatives, Trade and Investment, Folashade Ambrose, naim tuk dis one for press briefing on Tuesday for Lagos. She say, di two-day summit go serve as major platform to attract investors, build partnerships and increase confidence for Lagos […]

todayMay 13, 2026 18

Lagos

Sanwo-Olu Call Foreign, Local Investors For Business

By: Esther Ayoola Lagos State govo, Babajide Sanwo-Olu, don wire ogbonge call to local and foreign investors to come do business for Lagos, say di state ready to do collabo, so far na business. Sanwo-Olu yarn dis one for Nigeria–UAE Investment Forum wey dem call Investopia Global Africa, wey Shelle for Victoria Island. According to baba govo, say na senior investors na put bodi for the forum and dat once […]

todayFebruary 3, 2026 27

Lagos

Sanwo-Olu Yarn Say Lagos Na Key City For Nigeria Economic Transformation

Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, yan say Lagos suppose dey seen as national asset and e dey very important for Nigeria economic transformation as di biggest market for sub-Saharan Africa. Sanwo-Olu talk dis one for di Lagos Agri-Innovation Summit 2.0 wey get di theme: “Thriving Food Systems: Smart Future,” wey happen for Harbour Point, Victoria Island. E talk say di state must use innovation, technology, plus partnership to boost productivity […]

todayNovember 17, 2025 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds