Lagos Gornment To End Electricity Band System, Promise Ogbonge Light Supply
By: Esther Ayoola Lagos State Gornment don tuk say dem dey plan to remove di electricity customer band system wey NERC introduce for 2024. Di system wey get Band A to E dey separate customers based on di electricity dem dey receive and how much dem dey pay. Commissioner for Energy, Biodun Ogunleye, tuk dis one for ministerial briefing for Alausa, say di goal na stable light for everybody without […]