obodo oyinbo

Gunman Open Fire For Turkey School, Wunjure 11 Pipu

todaySeptember 22, 2026 2

Background
share close

One Gunman open fire outside one high school for Manisa, western Turkey, on Tuesday morning, as 11 pipu wunjure and two of dem dey critical condition.

Police don gbab one 15-year-old boy wey dem suspect say na im shoot, while dem also hold im parents and granpapa, wey dem say get di gun.

Di shooting happen outside di school before di suspect run comot from di place.

Dis one na di third school shooting for Turkey dis year, as authorities dey face rising tension inside di country.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds