lagos ibadan expressway accident

4 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Three Die As Three Motor Jam Demselves For Lagos-Ibadan Expressway

By: Esther Ayoola Wahala nor dey finish, say another one don burst for Lagos Ibadan express way  wia three motor jam demselves, three people  kpai on the spot  and plenty others dey hospital dey take treatment. Lagos state traffic management authority (LASTMA) confamate give tori pipo say the accident spoil things for the area. The koko happen near secretariat, as people dey waka go Otedola bridge, traffic jam choke everywhere. […]

todayDecember 10, 2025 3

Lagos

Driver Die As Bus And Truck Crash Ground Lagos-Ibadan Expressway

One collision between a bus and one stationary truck for di OPIC area of di Lagos-Ibadan Expressway on Monday morning don claim di life of di bus driver and cause long hours of serious gridlock. One motorist wey identify himself as Wasiu tell our correspondent for phone say di two vehicles catch fire after di collision and one person trap inside di inferno. He talk say di accident happen near […]

todayNovember 18, 2025 9

Lagos

Major Jam For Lagos-Ibadan Expressway As Cars Dey Burn For Crash

Major wahala for Lagos-Ibadan Expressway dey paralyse movement on Monday as heavy traffic jam hold commuters for hours. Di congestion don spill for both sides of di highway, with motorists wey dey comot Lagos jam long long tailback wey start from Alausa corridor reach Fatgbems/OPIC roundabout wey dey go Mowe. People wey dey enter Lagos sef no better, as traffic don build from Long Bridge reach di same area. Di […]

todayNovember 17, 2025 8

Lagos

Driver Land For Hospital After Two Trailer Jam For Lagos-Ibadan Expressway

One truck driver don land for hospital after two trucks jam for Otedola Bridge side of Lagos-Ibadan Expressway on Wednesday, wey cause serious wahala for motorists for almost seven hours. Di accident happen as di two truck drivers dey drag right of way, before dem collide and one of di trucks wey carry wheat scatter di load for road, block traffic from Otedola reach Iyana-Oworo. Eyewitness Kunle Abiodun talk say […]

todayOctober 30, 2025 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app