By: Esther Ayoola
One person don go Kpai afta trailers jam Jam demsleves for Otedola Bridge, Lagos, early mor mor on Friday, and say e cause serious traffic jam along Lagos–Ibadan Expressway.
According to di Lagos State Traffic management Agency tuk tuk person, Adebayo Taofiq, di main askident involve two heavy-duty trailers, one wey carry sand, the other one carry granite, ni jam demsleves igboaii.
Say Di driver of wey carry tipper of sand- trailer collect serious wunjury nor be small, later general hospital for Ikeja dem con konfamate im don kpai.
Traffic authorities dey warn motorists say di askident cause serious go slow and advise make dem find other routes.